
LYRICS:
INTRO:
Oooh oooh oooh oooh x2
Height his Captain YS
Oooh oooh oooh oooh x2
VERSES I: (Captain YS)
Coming from the house then I bounce to the studio
Everybody wanna hear from the radio
Shara to my people way day dance to my music oo
One pack two pack, yea to my people oo
Everyday we day pray
Say one day we go blow
YS in the show
See fan now then day jo
Oya rocking to the party
Let me tell you want you wanna do
Everybody wanna dance it
With the lady’s like a sugar
To my parent never come down
I will always be the higher
I don enter the industry
Omo forget I go mother then
Never go down down
I will always be higher
Never go down down
I will always be stronger
yea yea
Chorus: (Captain YS)
I day hustle on my own, e mio ran wo
Every time i set my goals, I day score all
When you call me For your party, will go turn up
Emi o kin she tailor, E mio ran wo
Oya faaji lodun Toyi
Lodun toyi
Lodun toyi
Then day feeling my melody
My melody
My melody x2
Verses II:(M. Height)
Awon temi duro demi, wolawon fejo dance hall
Believe me olorun my next track should be a dance hall
Alabaru gbo flow mi okigbe ejo mofeso
Toba soro rap Oga lomoyi na Professor
Aaaah
Mo need Lati double hustle mi
Tori e mose tepa mose ki le ra muscle mi
When am hustle on the street no body tori mi
I get the money right now olosho chilling pelumi
Mo sing, won dance,
Mo reggae, won raga
Mo fresh, won toast,
Dope money, mo dash
Don’t try me toba feni mark
Maffiansloaded.blogspot.com.ng
Awon to kolabo Lori track, won gba mark
M. Height emi ni Jordan, ’emi ni nike
Won salute pe awon ri rutemiyiri Lori mic
Aaaaah, Lori mic
Won salute pe awon ri rutemiyiri Lori mic
Kasaa
Chorus: (Captain YS)
I day hustle on my own, e mio ran wo
Every time i set my goals, I day score all
When you call me For your party, will go turn up
Emi o kin she tailor, E mio ranwo
Oya faaji lodun Toyi
Lodun toyi
Lodun toyi
Then day feeling my melody
My melody
My melody x2
VERSES III: (Captain YS)
Then day ear my voice
feel the rhyms
Every every song, them day cash my vibe
I day look up to God make he look my side
Make we day spend with my guys
Para ray ray aa
Kowo wole
Kolaa wole, kowo wole ki alert wole
Chorus:(Captain YS)
I day hustle on my own, e mio ran wo
Every time i set my goals, I day score all
When you call me For your party, will go turn up
Emi o kin she tailor, E mio ranwo
Oya faaji lodun Toyi
Maffiansloaded.blogspot.com.ng
Lodun toyi
Lodun toyi
Then day feeling my melody
My melody
My melody x2
Comments